Be like ship never sail go too far oh, be like just that evil spirit wey dey enter woman enter the babe
😭😭😭😭😭@itachi2sexy
Good and Bad👨🏾✈️ retweeted
i can never understand being wealthy and not doing some sort of philanthropy mehn
what kind of money miss road behaviour is that😂😂
Some kind things no fit sup if he dey play for one team😉
Naso my guy tell me
Good and Bad👨🏾✈️ retweeted
Who is in the garden use to be fun until Una turn am to perfect my circle ⭕️
Good and Bad👨🏾✈️ retweeted
Bringing Christianity or Islam near me is a sure way to make me HATE YOU
I GO HATE YOU LIKE MAD
Jeriq suppose get 200k him no dey use again na @jeriqthehussla • Biko, eze m😉
Good and Bad👨🏾✈️ retweeted
i will forever treasure girls that sneak behind they friends and try the dick.
I no fit even forget mhen… as them de do inauguration like this e no reach two hours them turn fuel to 700 naira.. I fess feel say na film, I rush go filling station, them no sell fuel.. as them start na 700.. fuel wey I buy 185naira the previous day, I fess bust tears inside car
lmaoo, got into a one chance vehicle on a Sunday, told this gent about it and how much I had to pay to those bastards and on a Wednesday she was asking me for money for shawarma 😂😂
That thing wey @uche_xxi talk say woman no wan even know phase u dey , no worry e real die 😂😂




















