
Di official handle for everytin Correct: Correct TV (FreeTV) | 97.3 FM, Calabar | 102.9 FM, Enugu | 100.7 FM, Kano | 104.3 Lagos | 94.3 KD. [email protected]
Nigeria
Joined January 2018
- Tweets41.7K
- Following480
- Followers4.1K
- Likes5.3K
TOK DI MATA
Di Effect Of Drug Abuse For We Society.
Join Di Conversate 📞 0700-1043-1043.
Dis Nah UNA GUDU MORNING Lagos
With Uncle Bros @Rabony
#correctfm
#breakfastshow #unagudumorninglagos #myradio
We Dey Play "ALREADY LOVED" by @Limoblaze x @Johnnydrille
Ontop #EkoWetinDey wit @onakuale
>>>correct.fm #CorrectFmLagos
#WeDeyPlay "Great Nation" @timidakolo
ontop #EkoWetinDey wit @onakuale
Hear Us Ontop /stream.group8.africa:44001/c… #IndependenceDay #NigeriaAt66
#WeDeyPlay "Already Loved" @Limoblaze ft @Johnnydrille
ontop #EkoWetinDey wit @onakuale
Hear Us Ontop /stream.group8.africa:44001/c… #IndependenceDay #NigeriaAt66
#WeDeyPlay "Better" @alhajitekno
ontop #EkoWetinDey wit @onakuale
Hear Us Ontop /stream.group8.africa:44001/c… #IndependenceDay #NigeriaAt66
Na we get Nigeria. 🇳🇬
Na we dey hustle am, build am, believe in am and hope for better days.
From every street to every city, we dey celebrate the spirit wey make us Nigerians.
Happy Independence Day, Naija! 🇳🇬❤️
Correct FM — always CORRECT. 🔊
#correctfm
#HappyIndependenceDay
YANGA SUPER 5 IS HERE!
MTN subscribers, your game just got more exciting! 🔥
Dial *205# and step into Yanga Super 5 — because Your Game, Your Call! 🏆
Ready to play? Make your call. Make your move. 🎮
Play Responsibly | T&C Apply
Visit yangagames.com
#YangaGames #Yanga #MTN
YANGA SUPER 5 DUN SHOW!
MTN subscribers, your game dun become exciting! 🔥
Dial *205# make you enta Yanga Super 5 — because Your Game, Na Your Call! 🏆
Shey you dun ready to play? Make your call. Make your move. 🎮
Play Responsibly | T&C Apply
Visit yangagames.com
#YangaGames #Yanga #MTN
We Dey Play “Orobo” by @Soundsultan Ft. @2niteFlavour
Ontop #JEJELI
With LadyH @NwachukwuSteph
Hear Us 📻 Ontop / stream.group8.africa:44001/c…
#correctfm #myradio
We Dey Play “Take Me Away” by @DjObiOnDeck Ft. @ayanfefo & @bienaimesol
Ontop #JEJELI
With LadyH @NwachukwuSteph
Hear Us 📻 Ontop / stream.group8.africa:44001/c…
#correctfm #myradio
We Dey Play “Patek” by @Rybeena_
Ontop #JEJELI
With LadyH @NwachukwuSteph
Hear Us 📻 Ontop / stream.group8.africa:44001/c…
#correctfm #myradio
We Dey Play “Gozi” by @fireboydml & @Pheelz
Ontop #JEJELI
With LadyH @NwachukwuSteph
Hear Us 📻 Ontop / stream.group8.africa:44001/c…
#correctfm #myradio
We Dey Play “Gratitude” by @asakemusik
Ontop #JEJELI
With LadyH @NwachukwuSteph
Hear Us 📻 Ontop / stream.group8.africa:44001/c…
#correctfm #myradio
We Dey Play “I Can’t Look Away” by @PeterPsquare
Ontop #JEJELI
With LadyH @NwachukwuSteph
Hear Us 📻 Ontop / stream.group8.africa:44001/c…
#correctfm #myradio
We Dey Play “Print Am” by @LekkzyYoung
Ontop #JEJELI
With LadyH @NwachukwuSteph
Hear Us 📻 Ontop / stream.group8.africa:44001/c…
#correctfm #myradio
Today, We Dey Wish All We Correct Listeners And Families Eid el Maulud Mubarak🤲🏾✨
#correctfm
#eidelmaulud #celebration #MyRadio
We Dey Play “Roses (Na So E Suppose Be)” by @burnaboy
Ontop #JEJELI
With LadyH @NwachukwuSteph
Hear Us 📻 Ontop / stream.group8.africa:44001/c…
#correctfm #myradio









