ππ πππππ retweeted
Replying to @ThaBoyYom
The new guy was never new, you just never knew.
ππ πππππ retweeted
icl santi overly cooked on this album. he needs to either give us an ultra, deluxe, bonus or even uncut sef, 30 mins was too short!!!
open.spotify.com/album/0RMuFβ¦
ππ πππππ retweeted
Godwinβs sound is so special. π€π½β¨
Track 4 off his new EP βEnds with Usβ. π₯
Those days if girl don gree for you finish , you go come ask her how will I know itβs from your heart? She go come ask you, how else will I show you?, you go come tell her kiss me or hug meππ
Love fell off so bad
ππ πππππ retweeted
Replying to @dave_jegs
Exactly wetin I Dey talk!
Give am a few years them go push same agenda for ayra star
Artiste put in effort daily and label support am! You wey no good say them abandon you
ππ πππππ retweeted
na fraud dey make some youths dey relaxed.
una no sabi problem wey we dey for this country. if say you dey wear corporate go work dey collect 100k per month, you go understand how bad things be































