teapawt
Don Marvey
@Donmarvey1212
Sep 4
The last person way gimme gig dey UK so No be everything I go tell una shaa
7
22
35
276
Emma Ezeaka
@emmaezeaka001
Sep 4
Low key you guide pass Abazz
1
1
6
Don Marvey
@Donmarvey1212
Sep 4
Abeg I no guide oo ๐ Gimme gig abeg
Sep 4, 2026 ยท 4:54 AM UTC
1