Even in Nigeria, zino big pass am!
Guy people wey hate Zinoleesky alone, plenty pass ruger fan base 😂🤲
Jago_Baby retweeted
On the internet, this people want to beef us
But deep down now, they want to be us 🌚🤌
Khaid nah snitch 😏🔥
“He Dey form celeb” just because I no Dey follow back is wild, firstly you are dumb to think this way, I was never a celeb! 😂
“Na follow for follow them Dey do for here” that one na your papa business, I no Dey follow you wan monetize my X.
“Everybody na boss for here” na for your pocket! I Dey maintain my champion too and I no Dey find friends😂😈 so now talk can stfu 🤫 and sit this one out.
This no be fight, I Dey tell Una ni, and if una still wan use me Dey farm engagement, be my guest👿
Abeg in anything you do no leak am, we’ve waited this long, what’s 2 more days, pls, don’t leak it, we go wait!
Replying to @marvyofficial_ @abayjaystudio
Sharp, will try to make it happen. If I dey feel like agba baller , I might leak 2-3 sec of gbedu👿👿👿























