@Killamando_1

Living, learning, leveling up. @chelseafc @Davido

Lagos, Nigeria
Joined January 2025
I’m sorry but I have to ask God this question, when does is actually get better for me, when?
25
This Dangote trailer dey pass for road the driver no hail me. Okay na
33
Since morning I dey try call Dangote my business partner, I wan tell am say I miss am.
24
Where my NFL tickets go?
23
Tickets don dey disappear 🤣🤣🤣🤣
15
Which Jesus i wan give my life to now?
24
See your babe here
i dey find my babe
1
53
Once I see say you Dey shake nyash for snap I no go follow you Dey Goodmorning pretty, na How much I go Dey paste you.
29
Mehn, so person gat hold 100k before e fit fuck woman. Tinubu what have you done.
20
The crazy thing about this una here for Davido and him being from a rich family is that the money he’s flexing isn’t his fathers money m, it’s his own money that he has hustled to make that he is flexing why una Dey very for person wey Dey enjoy him money
32
Even girls know say odumodu na simp
1
34
I thought we all hated poverty why are you all glazing poverty all of a sudden, bro me I wan be like Davido oo.
34
Bro I swear to GOD ALMIGHTY, better days no go believe watin I go do am if I finally catch am.
46
I just want to buy plenty clothes, buy Cary and be able to feed my self everyday I no really care if I still Dey my parents house.
59
Mr 50 (1.5) retweeted
Happy Birthday Kolade 🎉 New Age, New House, New Number 🙇🔥 Alihamdullilahi 🤲🏼
3,356
2,163
310
14,879
388,552
Mr 50 (1.5) retweeted
I was bored, so…
133
104
134
2,575
155,220
Mr 50 (1.5) retweeted
USDC 🤝 @ChelseaFC USDC is coming to global football. Beginning with the 2026/27 season, USDC will appear on the front of Chelsea’s Men’s, Women’s, and Academy shirts. A trusted digital dollar built for global reach, now on one of football’s biggest stages. The global game. The global digital dollar. circle.com/pressroom/chelsea…
707
2,211
268
12,337
444,030
E go be🤣🤣🤣
Our confirmed #UCL opponents from Pot 1: 📌 Bayern Munich (H) 📌 Atletico de Madrid (A)
141
Who teach meek mill Nigerian Pidgin?
How much we get?
138