All dem Naija Kodak bruhhh for the streets real ones know. E nor geh as e wan be wey e never be before buh for your mataa ehn we die here. 😊🫶🏻
Calms and YAK Out Now! 🔥🔥🔥 Go stream them and enjoy my vibes. Its not free! With just from 100 naira to 100k any mount u choose you unlock the full album and enjoy.
Emphasize on enjoy 😉 12
Streaming link 👉 isb.ng/project/i-still-belie…
Omo if you like no leave geh geh find true love, when you old na tings wey you no experience go pain you pass the ones you experience…
This quoted post is unavailable.

















