Pinned Tweet
Some of una just dey pretend for here una guide like mad and some no actually guide but dey pretend like say dem guide 😂
Šcøttvēē retweeted
I just see my class captain wey dey always write my name for noise maker today,na Benz him dey drive o,omo life truly no be nollywood 😭
Šcøttvēē retweeted
Nothing worse than realizing you overrated a babe sha,you fit just dey reason am and dey hiss randomly 😭
Šcøttvēē retweeted
It's so obvious when a girl doesn't like you..
E go be like say you dey interview Michael Olise..💔😂
Šcøttvēē retweeted
Is watching another girl's video on your phone while you're with your babe disrespectful?
Šcøttvēē retweeted
Dear mutuals, I noticed you don't engage on my quotes but y'all engage in my actual posts and the only way I get engagements is by quoting people, please y'all should help me and engage anytime I quote a post 🙏🏼 Also DM for Notis 🙏🏼🙏🏼