Nagaxa (@Nagaxaaa) header
Nagaxa (@Nagaxaaa) profile picture

‘ SAY NAGAXA NAGAXA ‘

Lagos, Nigeria
Joined December 2024
Make I No Jam Agbako 🙏🏾
I Pity Who Go Marry My Ex 😂. That one life don spoil in advance 😂😂😂. And People Go Wish That One Sef Congratulations . God Abeg
15
Football X Music 💎
29
My Time Will Come Soon And When It Comes Na Records And History God Is Working On My Matter Na Time It Go Take 🙏🏾
1
38
Dem No Dey See Us For House We Dey Go Hard Here 🙏🏾💎
30
God’s Timing 🙏🏾
36
Omolomo Larin Ota 🥹💎🤦🏾‍♂️
31
Gods Time Is Gods Time . If You Like Work Harder And Smarter . When God Never Gree Say Time Don Reach You Go Workaholic 😂
21
Life Na Vibe And Insha Allah 🙏🏾💎
1
31
When I Finally Pass All This Tests And Exam Wey God Dey Give Me . Oh My God The Celebrations Go Too Loud Ooo . Everyday Go Be Birthday oo Ahh Oju Ti Ri To 🙏🏾
1
61
I Know For Die Minute You Go Show Face 🙏🏾💎
27
PlayedOnFreshFm : God of kings - @Nagaxaaa #ConfessionTime (Super Sunday Edition) W/ @iamradiodandy #nighttimeshow #StayFreshAndCool
1
1
87
The Gap Between The Life You Want And The Life You Are Living Is Called Mindset , Focus And Consistency 💎
26
Sometimes The Universe Takes You On A Journey You Didn’t Know You Needed To Bring You Everything You Ever Wanted . TRUST THE PLAN 💎
2
1
39
Some Men Wake Up At 30 , Some Wake Up AT 18 And Some Never DO . YOU ARE A MAN NOBODY IS GOING TO SAVE YOU 💎
1
43
🚨 New music from Nagaxa 🤩 "GOD OF KINGS" out now on all platforms 🔥 How's this sounding? 🤔
2
7
949
Nagaxa, Reekado Banks - Soro (2024)
This quoted post is unavailable.
2
6
27
3,924