Purity Ejiofor (@PurityE53361) header
Purity Ejiofor (@PurityE53361) profile picture

MEME ambassador😂🔥, Any update ??, gistt?? gbewa!😂🤲

Joined February 2026
Celibacy Day 234.
4
2
6
108
I see Zerrydl for Lagos fashion week today I burst laugh😂, the clothes, the walking step, facial expression be like say them force am😂💔
1
3
271
My last 1600 wey I wan use chop na wetin Spotify go remove this early morning, i never recover 😭💔
2
6
10
214
All this yahoo boys wey dey always wear sweater for afternoon , this El Niño period na for you
1
3
4
72
“You sure say na here you plug your phone”. Every where go first turn blue and black .
3
4
17
332
Never trust a guy who eats rice.
1
1
3
71
I fit dey follow you talk like say I sabi bad things, na lie o I be virgin i never even kiss before .
2
5
12
207
Be honest how do you feel after masturbating?
2
2
5
58
The moment I decide to go astray, God go use me do example.
1
2
54
What will make you keep a baby till it’s six months or more before aborting? Are you a witch?
1
6
133
Abortion is not murder, it only depends on the stage where the baby is at before being aborted.
1
2
4
169
Once this data finish na bird I go dey use tweet una 😂
1
3
66
That thing wey Una dey call ‘kissing’ is it painful?😭
4
5
19
337
“Admission seen and rejected “ God go catch you make your system fuck up next year😂
3
10
193
“Don’t double text your’re loved at home” Na my papa wan emp?😭😂
1
4
9
164
Same girllll😭😂
I don’t like short men and women!!
1
2
3
69
No be every time “follow for follow”💔
Post short and relatable tweets…😌😌😌
1
3
63
Purity Ejiofor retweeted
Post short and relatable tweets…😌😌😌
40
80
4
121
1,477
Omo run from òrè àgbákò or whatever double gee2x said.
1
3
39
Some of u are so slow-witted nd shallow minded, You want to tell me in 2026 u still don’t know it’s the father that determines the sex of the child?🙄 A female has only X chromosomes but A male had both X and Y, so it’s whatever the man releases that determines the sex of d baby
For pregnancy wey I never fully accept you come go born girl? Oya na
1
97