Pinned Tweet
Replying to @HappenedToHim
Maths would run you mad .
What if you found out : 2x2 and 2+2 =4 but, 3x3 and 3+3 ain't same. – at Ikeja, Nigeria
Say na gba takes, joker. Na them i blame sha all these conversations them so suppose dey put mouth again, make them just leave una with delusions dey go
Lékàn 🇦🇷🇪🇸 retweeted
I saw some videos about what is happening in Brazil elections, I was wowed.
Power can belong to the people if we really want it. They made up their mind on their president and they voted massively.
I saw videos of people traveling from rural areas, from the Amazon, on boats, by foot, to vote. It’s madness.
You suppose understand as omo boy , fit be say na you be him only hope for at all at all.
E get one of my cousin wey call me two days ago
E knack me billing
I come tell am make e call me next day (Yesterday) around 4 pm
I reach house that yesterday tired
As i say make i dey sleep
E come ring my phone i no open eye i just silent the call
This guy called me like 18 times non stop 😡😡 me wey i dey try sleep
I first knack am block
E still come my other phone dey call non stop i knack am block join
Imagine if e just call once as i cut am
If I don wake i go call am back then send the money
People can be frustrating walahi

























