
Great banter Fun all the way Creating the life I love ♥️💯 CEO @Chopped_and_Served
Joined January 2022
- Tweets250
- Following123
- Followers9
- Likes813
I have never settled for less and would never♥️🌹 @ Abuja, Nigeria instagram.com/p/CiQWIZdMIOv/… – at Abuja, Nigeria
Omo see the way I am rooting for level 2 like no man business🤣🤣#BBNajia – at Abuja, Nigeria
Biggie you do this one ooo headache dey do me since 🤣#BBNaijaS7 – at Abuja, Nigeria
#Ebuka Abeg how you want take keep up because a whole lot just dey occur#BBNajia – at Abuja, Nigeria
I can’t even feel my hand because of switching channels Wahala just dey everywhere 🤣🤣🤣#BBNajia – at Abuja, Nigeria
It’s so hard to believe that this is just the end of three weeks content just full everywhere🙆♀️🤣#BBNajia – at Abuja, Nigeria
Biggie ooo Abeg this season dey carry me go where I no know ooo 🙆♀️🙆♀️🤣🤣 #BBNajia – at Abuja, Nigeria
Why does it look like they are all gisting ? #BBNajia – at Abuja, Nigeria
Amaka and Modella wetin dey ofcourse na #BBNajia – at Abuja, Nigeria
Sylvester Bertha retweeted
Who is your content queen? #BBNaijaLevelUp #BBNaija
Like for Chomzy
RT for Phyna
Sylvester Bertha retweeted
No matter the HMs level swap today,one thing must nt be forgotten that Level 2 first 12 HMs where the real MVPs & they have giving us a great show so far.S/O to Phyna,Amaka,Groovy,Pharmsavi,Kess,Bryann,Ilebaye,Khalid & Daniella..nt forgetting Cyph, Christy O & Beauty.
#BBNaija
Abeg wetin dey do chichi and Beauty #BBNajiaS7 – at Abuja, Nigeria
What was that song just now 🤣🤣🤣🤣🤣🎶was it defined 🎶people are not nice ooo 🤣🤣🤣 #BBNajiaS7 – at Abuja, Nigeria
Hermès and Modella’s energy I love to see it 💃💃 #BBNajiaS7 – at Abuja, Nigeria









