CHIEF CHIEF (@doublechief00_) header
CHIEF CHIEF (@doublechief00_) profile picture

Professional overthinker | Memes & cruise specialist | 🎓 Political Scientist | #CFC

Joined December 2023
Photo by CHIEF CHIEF (@doublechief00_)Photo by CHIEF CHIEF (@doublechief00_)Photo by CHIEF CHIEF (@doublechief00_)Photo by CHIEF CHIEF (@doublechief00_)Photo by CHIEF CHIEF (@doublechief00_)Photo by CHIEF CHIEF (@doublechief00_)Photo by CHIEF CHIEF (@doublechief00_)Photo by CHIEF CHIEF (@doublechief00_)Photo by CHIEF CHIEF (@doublechief00_)Photo by CHIEF CHIEF (@doublechief00_)
Abeg, some of una dey tweet like Elon Musk dey pay per post.😭 Every 2 minutes, another tweet! Omo una dey livestream from una brain? 😂😭
19
24
62
744
CHIEF CHIEF retweeted
NETWORK & GROW (OPINION WITH NIIELITY) nitter.cf/i/spaces/1RKjpbgMMBVJw

23
48
11
65
4,858
From only one mutual 30+ post a day, Wetin you Dey think tho 🤦🏼‍♂️😭😂
12
21
45
433
God, if anybody wan rig this 2027 election kpai am 💀🥲
12
19
42
384
I go like, comment, even use my head support una tweets😭 Reach my turn everywhere don turn cemetery💀 Una be mutuals or Nigerian politicians?💔😭
18
25
57
4,138
Any good or bad thing President Tinubu has done to this country I pray make e happen to him family, can I get an Amen
12
17
34
427
Tinubu running for second term, in this economy? Like are you actually serious? 😭🙆🏼‍♂️
3
18
34
370
F**k I don miss this my uncle call from UK again 😭💔🤦🏼‍♂️
14
21
47
604
Only you 30 post a day e too much na haba 😭💔
12
19
35
383
We no too many wey Dey find this money so?
10
22
39
637
Fleetwood Fleet Arsenal yesterday keh 😂💔
5
11
34
547
Once Tinubu win 2027 election, na that time una go realize wetin make pizza box be square but pizza itself na circle but we Dey eat on a triangular shape
6
16
41
514
Elon dey increase Premium price every day😭💀omo, with this sapa, blue tick don become a luxury lifestyle. 😂😭
3
18
27
362
Dangote give me back my 5,250 back I no do again 😭💔
8
16
36
405
If no be traditional parfait wetin I for chop today 😭
5
19
1
34
860
Advice full new taker mouth 😂
Work hard in silence. Let success be your noise. 🏆
4
10
19
264
Black and White Thread 🖤🤍
B/W thread?🧵 let’s gooo🤍🖤
6
16
2
33
799
I hear say some of una Dey use shame chest billing whereas the person no shame when e Dey bill you🙆🏼‍♂️🤯
3
19
41
443
Mbappe is winning the 2027 ballon d'or next year mark my words 📌
4
12
1
22
341
APC billboard Dey always be like threat to life, you go see billboard them go write expect more we’re coming 😂
5
15
28
347