B$M🍃📍 retweeted
I dream say I see money for ground 💵😂 Since I wake up, my neck don nearly break from looking ground. 😭😂
If you see me today bending down every 2 minutes, abeg no ask me wetin I dey find. 😂😂
Na my destiny I dey search for! 🤣
B$M🍃📍 retweeted
I don’t mind bribing life. If only you get to spend all your nights in my arms. And maybe with my titties in your 👄


























