WE DON’T TALK ABOUT THIS COLLAB ENOUGH! 😮‍💨🔥

Sep 14, 2026 · 9:27 PM UTC

163
1,352
117
13,293
302,250
RelevantRecentLikes
Song wey never see 10m he flop like mad
5
7
2,627
E flop wetin no good 😂😂
5
39
2,648
when are they dropping this masterpiece?😩
3
5
1,228
This shit truly one of the most beautiful songs I’ve heard all year😩
1
3
43
1,937
U wan talk about collab wey collapse keh 😂
2
19
1,467
@grok How many streams does this song have on all platforms?
1
2
1,107
Na Davido murdered the flow of the song and I’m cool with it ❤️‍🔥❤️‍🔥🫡
1
2
18
1,992
It’s too advanced for a lot of people. Asake is far ahead of his time. He studied the game and ran up with it ‼️‼️‼️
1
5
618
BZ 🐦‍⬛
@bhadmee
Sep 16
na this song dem play inside car wey dem use carry me for night wen rain fall still con blast AC join, i no wan come down again 😭
1
283
@BNXN no write song make he no add something (s) ?
188
Bro make I no lie after Asake verse I Dey always comot the song or make I repeat the song play Asake side again😂😭 Bnxn no sabi Asake flow at all.
4
3
707
The video is dope. Forget the lyrics and collab. Just the shoot is triggering dopamine.
223
Best line😤: Money na vanity so I can the vanity spend am on vatiny 🥴💎🤌🏾
2
2
15
1,922
That is because the collab is D+ doesn't hit at all.
1
137
I swear my song of the year so far🔥💯
6
1,176
This collabo was suppose to hit harder than it did, but Una no just rate Buju Bnxn.
1
5
810
Them say money na vanity so I carry the vanity spend am on vanity! Asake is Him
1
1
223
Song wen still dey on repeat, asake almost collect song from bnxn hand.
106
2,400
My Apple Music they do the talking Better jam 🔥🔥🔥
11
661
Aswear meself I talk about this same thing Na mad jam be dis but everybody just lockup
807
When I wake up every morning I listen to it so soothing to the ear
1
4
438
I always said it Everything bnxn said in eja meja 🙏❤️
324
The song wan dope but e no too dope shaaaa
1
498
Always on my list…but my list na Igbo vibes full am lol.😂 Omo runtown everywhere🩶
2
709
Wetin we won talk about am ??? Say make Grammy consider am or what??
24
1,355
This came out when?
1
517
Anybody wen call am flop don’t know good music… 🎶
1
539
I don jam this song like 20 times just today Make buju just drop, so ready to eat abeg
2
757
Fr mehn , been playing in my head since
15
1,191
Because it’s a collapse
4
346
Remass wan copy Asake dance. Fanboy 😂
7
856
Asake bodied BXNX e eyes clear .!
184
Make Ãsåkë and bnxn do episodes na. 😨
2
583
The song I fuck with. ♥️🔥
1
396
Bnxn will get all his flowers one day
137