
π§:[email protected] Active8 your digital skill Digital Skills & Growth CHAT WITH US ON π https://nitter.cf/t.co/hMDZOauDr6 CONNECT WITH USπ https://nitter.cf/t.co/WvUHqgNyT2
Benin-City, Nigeria
Joined July 2026
- Tweets366
- Following346
- Followers325
- Likes152
SKILLTIV8β’ retweeted
All of my mutuals wey I dey engage but they no dey engage my post ππ. If I go unfollow you like this, you go know say something don do you oooπ€£ππ
SKILLTIV8β’ retweeted
As I see say CCTV wey suppose dey capture thief, na theif dey capture am for my side π€£π€£, na so I cage my own CCTV ooπ€£π€£π
SKILLTIV8β’ retweeted
Good night my mutuals πβ€οΈπ. May we wake up to credit alerts, no be βYour data has finishedβ alert ππ€£
Question: If β¦500k enter your account by mistake tonight, you go return am or go first thank God? πππΈ
Please follow us. We'd like to increase our follower count. It would really help us out if you followed us.
SKILLTIV8β’ retweeted
All of you wey dey hide opportunity dey share prayer link ehn, my God go judge you okππππ
SKILLTIV8β’ retweeted
Abeg make you na teach me how to catch Cow. I don pass all this una fish level jhereπ€£π€£π
Be honest π
If someone gave you β¦100,000 today, which would you choose?
A. Buy a better phone π±
B. Learn a digital skill π»
C. Start a small business πͺ
D. Save everything π°
I'm curious about your answers.
Small creators on X, let's talk ππ€
What's your biggest struggle right now?
A. Getting views π
B. Getting followers π
C. Getting people to engage π
D. ALL OF THE ABOVE ππ
I'm choosing D. π




