m retweeted
Dem don gist you too??? Ehn??? Fokopawo😂😂😂 I don pour my name for una mouth sehhhhh😂😂😂 una go chop am tire😭😭 which stupid friend???? That my so called friend no tell you say he Dey travel go Ibadan go fuck persin woman????? Passenger prince by force??? If woman no give am money he no fit chop😂 person wey no get money to do birthday shoot???? Oh we will never be in the same level and I can’t blame y’all, na wetin you self fit do na why you support am.
Birds if the same feathers flocks together😂😂 Telling people I am fighting you because of a woman I have never seen before is Diabolical🫢🫢🫢 Now as for you Fokojagba!!! Come for me with your full saggy ekpon..
All of you should come one by one.
And point it correction, don’t force friendship down my throat, any small thing your friend your friend I no send any of una mama.
m retweeted
My guy wey use him grandma when we dey SS1 don tear another car today, while me wey leave my grandma to d!e of cancer never even buy one
m retweeted
Maybe the reason men are expected to feed women is that the last time a woman fed a man, we got kicked out of the Garden of Eden.





















