Joseph?
#BetaPipol some matter dey way di hot now so! Dis👇🏾guy e name na Caporal-chef Mfoula Evariste. E be di work as H.E Ferdinand Ngoh Ngoh e bodyguard. So e be di serve as bodyguard for Ngoh Ngoh, and by default; Ngoh Ngoh e woman; Mme Celine.
For August 2026, Caporal-chef Mfoula Evariste be make some scandalous revelations dem for some interview.
E be accuse Ngoh Ngoh e woman; Mme Celine Ngoh Ngoh, of s € x u a l a s s a u l t .
E tok say e be graduate from BIR for 2019 and due to e outstanding performance, for 2021 dey be post e as Security Guard for one of wa top government administrators dem; H.E Ferdinand Ngoh Ngoh.
The incident way e di claim say happen wit Mme Celine, na for April 2026.
According to e allegations, e tok say, some evening for April 2026, e be di guard Mme Celine wit 3 of e colleagues. E say Mme Celine be teh e 3 colleagues make dey go house. Den e teh e driver say make e sleep corner e motor, di guard e. Den e teh Caporal-chef Mfoula Evariste say make e climb go up for fourth floor. And say as e di climb go up, make e lock all doors dem for down.
Caporal-chef Mfoula Evariste obey the instructions. Time way e reach for fourth floor, e say e meetop Mme Celine for dey.
E allege say Mme Celine tell e say e di work fine, and time don reach for e life for change. E allege say Mme Celine start make s e x u a l advances towards e. Say Mme Celine be di insinuate say make e sleep wit e, and e go change e life. The Caporal Chef say e be di fear say e no be wan doam e bicos e kno e Boss, and e don see how e Boss di handle pipo way cross e. In e words, e tok say e boss "nobi human being".
E claim say Mme Celine tell e say "you know who ma massa be nor?", for insinuate say as e dey for dey so make e better sleep wit e as e di ask, bicos e no get choice.
According to the Caporal-chef, e comply, e do the do.
E say after e comot from dey, fear no liv e. Bicos e be kno say if e Boss discover, e no go better for e. And if the woman too wan continue, e no go better for e. So e run.
E di claim say e report for some of e colleagues and superiors and say dey be advise e for run Cameroon.
E boss Ngoh Ngoh now start wanda say why e run? Caporal-chef di claim say, e Boss e woman tell e Boss say Caporal-chef run bicos e tif 4 million frs.
Caporal-chef tok say how e go do run army bicos of 4 million frs?
So, as at the time way e release the interview for August 2026, e be dey out of Cameroon.
As dat interview comot, dey start find way for track e, arrestam for defamation.
Dey finally arrest e last night for Cotonou Benin. Dey track e location through phone calls way e be di makeam wit e family for Cameroon. Dey alert Special Criminal Services for Benin, and na so dey catch e. E be di pass tru Benin for go Europe.
Dey go bring e for Cameroon for kam defend the allegations way e makeam for front the competent law.
#BetaTinz #BetaTinzGist
MissGemini retweeted
We all know where the controversy surrounding ‘Pregnancy is not a death statement’ started from.
It wasn’t as if she woke up one day and declared it.
She was responding to a Woman complaining about the pain, complexity and things surrounding Pregnancy and birth.
She responded with, “if you see the way some ladies on this app make pregnancy feel like it’s a death sentence…”
That’s highly insensitive of her, especially coming from a Woman.
That she decided to have 2 children under 2 years does not give her the right to downplay other people’s struggles & pain.
Pregnancy can be so easy for her that she keeps popping every year, but it’s not the reality for many.
Some are undergoing life complications of Pregnancy that they are even wishing for death, some died outrightly while giving birth, some on the operation table, some from Post-partum complications.
There is no way you’ll twist it, that woman is very insensitive, lacks empathy and emotionally Immature.
MissGemini retweeted
When I die, everything I have should be used for the benefit of family who are alive. Sell the property if you must. Invest in your education, start a business, lock money in the money market. Live well.
I don't see how burying me in the house I built serves me when I'm dead or serves my family who are alive. I will not use my death to punish the living by reducing the value of the house I built, in the name of "bury me in my house." There are good cemetery all around. Bury me with the dead. I have lived my life, live your own life.
Live well and pass it on to the next generation. If my wife wants the kids and grand kids to be visiting her there, good. If she sells it, fine. If she passes it down to the kids, fine. If the kids sell it, fine too.
The only thing that concerns me after death is REST.
MissGemini retweeted
I feel so restless in my spirit.
Please, this is a heartfelt plea, if anyone feels moved to chip in something, it would be greatly appreciated. His most pressing issue remains his eldest daughters’ school fee.
Send me a DM for any inquiries.
MissGemini retweeted
Mama, that man passed away and left the woman with kids. If, at some point, the house needs to be sold to take care of them or send them to school, that option should be on the table. All the family members shouting now will not contribute a kobo to take care of the kids. That house is her house, too.
This quoted post is unavailable.
See Intelligence!
They teach Reading and Listening Comprehension seperately for a reason mehnn
MissGemini retweeted
En tout cas, if some person get 26 million or 2.6 million that they're not using, invest in me. I'm sucess looking for where to happen.
MissGemini retweeted
Even if I take nothing else from the Bible, its constant reminder to watch your tongue and stop talking too much is top-tier advice. Because side weh ya mop fit carry you go, even you foot them go surprise.
MissGemini retweeted
Replying to @Green4lyf
Aswear. I d look am like film for my front. People d ever talk this thing I check say na joke
You are inconsequential in the scheme of things. When he sees wife, he will then see you😂🤣

























