MR CAMPARI. (SWAGUU)🕷️ retweeted
If no be money matter or Igbo matter nothing concern me, because why I go dey put mouth for Wating no concern me 😂
Everytime I see this dude’s page, he is always saying something stupid and each time the conversation becomes more stupid than the last one.
MR CAMPARI. (SWAGUU)🕷️ retweeted
oct 2024 na 8k$ dey my wallet
i carry everything go buy car without looking back
made it all and more the second day
If this nah diss to Lagos then I go agree but if you dey troll owerri based on the pictures ooh omo you need first kill yourself.
MR CAMPARI. (SWAGUU)🕷️ retweeted
Weed is a type of plant fam
Fit come be like LSD or something o 🤣 I no trust those people
Jesus
What is he smoking?
@crayonthis abeg tap me in, nah wetin you dey burn be this Idan, tap me in please. Person no fit smoke this one make he never craze😭😭
But abk nah village compared to Lagos nah😂😂
Why you dey do like tasha 😭


































