MR CAMPARI. (SWAGUU)🕷️ retweeted
If no be money matter or Igbo matter nothing concern me, because why I go dey put mouth for Wating no concern me 😂
MR CAMPARI. (SWAGUU)🕷️ retweeted
oct 2024 na 8k$ dey my wallet
i carry everything go buy car without looking back
made it all and more the second day
MR CAMPARI. (SWAGUU)🕷️ retweeted
Weed is a type of plant fam
Fit come be like LSD or something o 🤣 I no trust those people
Jesus
What is he smoking?
@crayonthis abeg tap me in, nah wetin you dey burn be this Idan, tap me in please. Person no fit smoke this one make he never craze😭😭
MR CAMPARI. (SWAGUU)🕷️ retweeted
If you sing pass burna for Africa both past and present, you don comot for human being and nobody don sing pass burna for Africa.
MR CAMPARI. (SWAGUU)🕷️ retweeted
Kid Cudi talks about Yeezy Season 1, how well the show was executed, and how proud he is of Ye.
MR CAMPARI. (SWAGUU)🕷️ retweeted
One guy tell me say he never see 100k once this year, I fhor
MR CAMPARI. (SWAGUU)🕷️ retweeted
The richer you get , the more you realize counting favors is for the poor . I only stop the favor when I notice a pattern or entitlement



























