teapawt
Fashion guy
@aliyuburuku
Sep 22
Abeg, are there still people wey dey listen to Indian music? 😭😭 Because tell me why my oga go dey torment our ears with this thing every blessed day? 😭
10
31
1
42
1,043
EMMANUEL OKON
@Mremmpo
Sep 22
I don’t remember such music
Sep 22, 2026 · 6:09 PM UTC
9