teapawt
Fashion guy
@aliyuburuku
Sep 22
Abeg, are there still people wey dey listen to Indian music? 😭😭 Because tell me why my oga go dey torment our ears with this thing every blessed day? 😭
Sep 22, 2026 · 6:07 PM UTC
10
31
1
42
1,043
Relevant
Recent
Likes
mBt
@Famousmbt
Sep 22
Hmmm.. Indian get music?
1
2
16
Fashion guy
@aliyuburuku
Sep 22
They get na
1
12
Jeffrey🎰
@urglyg0d
Sep 23
Him dey understand am
1
1
9
Fashion guy
@aliyuburuku
Sep 23
Nothing he dey understand
1
7
View more replies
Scofield💼
@ScofieldtmM
Sep 22
Maybe na he wife influence am 😂
1
1
22
Fashion guy
@aliyuburuku
Sep 22
I no wan no who influence am self Make he just stop😂
1
14
PRESIDO
@wisepresido
Sep 22
Yeah they are
1
8
Georgewove 🕊️
@Georgewove01
Sep 22
Yes they are
1
15
Joshua 🖤🦅
@pixeljosh_usdt
Sep 22
Him no well 😭
1
15
Deyr
@realdeyr_
Sep 22
your oga is so delusional
1
18
Engr. Wilfred♠️
@theMetaNomad
Sep 22
I listen to it once one.
1
11
Ibrahim 💯❤️🩹
@IbrahimAda32499
Sep 22
Maybe small children
12
EMMANUEL OKON
@Mremmpo
Sep 22
I don’t remember such music
9