Abeg, are there still people wey dey listen to Indian music? ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ Because tell me why my oga go dey torment our ears with this thing every blessed day? ๐Ÿ˜ญ
10
31
1
42
1,043
Him no well ๐Ÿ˜ญ

Sep 22, 2026 ยท 6:08 PM UTC

1
15