Abeg, are there still people wey dey listen to Indian music? 😭😭 Because tell me why my oga go dey torment our ears with this thing every blessed day? 😭
10
31
1
42
1,043
Maybe na he wife influence am 😂

Sep 22, 2026 · 6:27 PM UTC

1
1
22
RelevantRecentLikes
I no wan no who influence am self Make he just stop😂
1
14