“I want to be a corporate lawyer” Una
Omo, make I go find one learned silk wey I go dey follow go court.
I learnt originating summons for pre election matter e no come out.
I learnt advisory column, e no come out.
Make I bend if I learn loyal toast. Loyal toast Una.
Bruhhhh who wants to call me? let me recite procedure for merger and winding up for you, this memorisation cannot waste.








